JOURNEY is a song which affirms our faith in God

0
574

O’tobi is a Christian afrobeat and rap artist. He is a huge influence to youths in Nigeria. He is the pioneer of the gospel concert Positive Chiillz. He has worked with artists which include Limoblaze, Nolly, Rehmahz, Lc beats, Mike Abdul etc.

About the Song

JOURNEY is a song which affirms our faith in God in our steps in life.

“Romans 9:16 – So then it is not of him who wills, nor of him who runs, but of God who shows mercy.”  

VERSE 1
Level tawa yato ko wa tun wo
(we are on a different level)
Awa ti wole a de dibo
(we entered without a vote)
Numeru uno be the figo
(we are always number one)
We dey lead o city tawa na gold o
(we lead, our city is full of gold)
Ishan o le shey no dey waste time
(it’s not by might don’t waste time)
Petrol tawa na the word na
(the word is our source)
Steady grind we no dey play na
We no dey waste time you sabi the way na
Gba gbara le eyan bruce lee
(stop forming so strong)
O de moyan o tun demo like for real
(you don’t know God yet you brag)
We get one vision wey dey drive we
Awa young fly saved eyan daddy
The Journey
Ko se feni to rope ohun lo gbon ju
(it’s not for the one who thinks he is wise)
Ko se fawon toma ridena to de ma gboju
(it’s not for those who fear)
Faith pelu work lo ma work lai logboju
(faith and work is the solution)
Perspective in life we dey shine we dey move

HOOK:
I dey road and i go get there
Every move i take e dey bring me nearer
Ona mi yato i no compare
(I don’t compare my journey)
My Path keep getting better
My vision getting clearer

CHORUS
Emi emi shine shine bobo
(I am the light)
Grace yi po gan
(too much grace)
And e no be my fault
(and it’s not my fault)
Omoh we be non stopping
(we are unstoppable)
Emi emi shine shine bobo
(I am the light)
Grace yi po gan
(too much grace)
And e no be my fault
(and it’s not my fault)
Omoh we be non stopping
(we are unstoppable)

VERSE 2
Anytime i call you dey answer me
You no dey waste time for your respond ni
Oh God you dey dey for me
Yeah yeah
But i know it's getting better
I no mind if mine na later
I just wanna get it right oh lord
I no wan make mistake ohhh
I just want you on every motion
No be by my might na your auction
If e no be i for no function
I better hold on to your motion
I just want you on every motion
No be by my might na your auction
If e no be i for no function
I better hold on to your motion

HOOK:
I dey road and i go get there
Every move i take e dey bring me nearer
Ona mi yato i no compare
(I don’t compare my journey)
My Path keep getting better
My vision getting clearer

CHORUS
Emi emi shine shine bobo
(I am the light)
Grace yi po gan
(too much grace)
And e no be my fault
(and it’s not my fault)
Omoh we be non stopping
(we are unstoppable)
Emi emi shine shine bobo
(I am the light)
Grace yi po gan
(too much grace)
And e no be my fault
(and it’s not my fault)
Omoh we be non stopping
(we are unstoppable)